Saturday on Sound ~ Burna Boy - Ja ara e

 








'Ja Ara E' is a slang phrase used in the Yoruba language spoken principally in the African countries of Nigeria and Benin, which simply translate to "Wise Up”. It is often used to caution an individual not to give in to peer pressure. 

The song sees Nigerian singer-songwriter Burna Boy speaking from Mufasa’s perspective towards Simba, informing his son of his responsibilities as the next heir. (Source - Genius)


LYRICS

Ko juba, ko juba

(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) 
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept 
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) 
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to 
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) 
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head e go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out 
Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba 
Sourc
e: Musixmatch 


Songwriters: Beyonce Gisselle Knowles / Femi Anikulapo Kuti / Damini Ebunoluwa Ogulu / Richard Isong Olowaranti Mbu Isong 

JA ARA E lyrics © Universal Tunes